Serious Love Nwantiti
Omawumi
3:53If you ask me, na who I go ask? The matter wey we see so, e tay way e start No be me go talk am, e heavy for mouth If you ask me, the matter for ground, eh Na who I go ask? If you ask me, na who I go ask? The matter wey we see so, e tay way e start No be me go talk am, e heavy for mouth If you ask me, the matter for ground Oh, na who I go ask? The reason for, the reason for the reason Why I'm soliloquizing, yeah The things wey I dey see, wey I dey hear I no go lie, e pass me, oh I want to tell the story but I've got to tell it From the starting, eh About a man, a woman, and their girl pikin Wait till the second verse before my story begin If you ask me, na who I go ask? (na who I go ask?) The matter wey we see so, e tay way e start (e tay way e start) No be me go talk am, e heavy for mouth, oh If you ask me, the matter for ground, eh Na who I go ask? The woman travel leave her daughter with the husband Home a-lonely (home a-lonely) E no tay, I begin see the man, his daughter and dem they play, strong play (they play, strong play) A month later, the daughter say her period delay I ask her who touched her, she say her daddy only I don't know what to say, I don't know what to tell her mother E be like say she get belle If you ask me, na who I go ask? The matter wey we see so, e tay way e start No be me go talk am, e heavy for mouth, oh If you ask me, the matter for ground, hey Na who I go ask? oh-eh Na who I go ask? eh-eh The story wey I talk, e be like say I dey play But all this type of things they happen everyday Speak out or take some action, abeg you no delay No let matters worse pass as e dey, as e dey If you ask me, na who I go ask? The matter wey I see so, e tay way e start (e tay way e start) No be me go talk am, e heavy for mouth (e heavy for mouth) If you ask me, the matter for ground, eh Na who I go ask? eh Na who I go ask?