Falling In Love
Onyeka Onwenu
3:14Before before wen I no know Jesus Na so so fear person dey fear Dis my life oo na so so wahala Til one fine day Na him Jesus come Jesus Christ I go follow Jesus Christ I go follow show mi di way o I go follow Jesus Christ I go follow Jesus Christ I go follow Jesus Christ I go follow show mi di way o I go follow Jesus Christ I go follow Now a days I don know Jesus Happiness e don dey my life Even wen I fall He go pull me up Jesus Christ na Him be di way Jesus I go follow Jesus Christ I go follow show mi di way o I go follow Jesus Christ I go follow Jesus Christ I go follow Jesus Christ I go follow show mi di way o I go follow Jesus Christ I go follow Wen I wake up in the morning in the morning Thank God for my life o thank You God o I go do everything I suppose to Na Jesus Christ I go follow nwa nu Wen I wake up in the morning in the morning haa ha haaaa Thank God for my life o thank You God o haa ha haaa I go do everything I suppose to And na Jesus Christ I go follow I go follow haa ha I go follow wetin you talk I go follow abeg I go follow Jesus Christ I go follow Jesus Christ I go follow Jesus Christ I go follow Jesus Christ I go follow Jesus Christ I go follow Jesus Christ I go follow show mi di way o I go follow Jesus Christ I go follow Any where you dey my Jesus dey dere Any thing you do He go helep you Dis kind love e no get compare Jesus Christ You dey too much Jesus Christ I go follow Jeeesus Jesus Christ I go follow show mi di way o show mi I go follow Jesus Christ I go follow Jesus Christ I go follow I go follow Jesus Christ I go follow I go follow show mi di way o tobeya I go follow tobeya Jesus Christ weluya I go follow Jesus Christ oo I go follow Jesus Christ I go follow Jesus Christ I go follow show mi di way o show mi I go follow Jesus Christ follow I go follow Jesus Christ follow I go follow Jesus Christ I go follow show mi di way o tobeya I go follow tobeya Jesus Christ I go follow Jesus Christ I go follow Jesus Christ He's the way I go follow show mi di way o I go follow He's the Truth Jesus Christ He's the Light I go follow Jesus Christ I go follow Jesus Christ I go follow show mi di way o follow I go follow Jesus Christ follow I go follow Follow Jesus