Igbeyawo
Oritse Femi
3:51Chaa! Musical Taliban number 1 It's iyanya Ajè Kupe je kalè Everybody just dey samankwe And I like the way all the girls Stay for the place just dey shake am Everywhere maramma Plenty money dey na who go chop am? Na we get our money we dey spend am Na who wan come check am Livin life in da local eh Funny things no be local eh Since you know say na ballerz way Sabi girls no go look away Normally na men dem run am We go use money break your waste Everything wey you want e go dey You go still package some takeaway Eeeee Oya ileke baby, (omaramma) You dey make my body dey (kakaraka) Let me make you happy o, omalicha Yema rono mele ifariga Mama ye mama Mama ye mama (mama eh) Mama ye mama (mama eh) Mama ye mama Eh eh Come be my baby, me I love am (love am die die) Come be my baby, i love am am die Come be my baby, come and chop my (chop my dollar) I love my baby, I love am die die Anyhow wey you want I go give am to you oh bagbeos If na money you want I go give am to you my sheri ooh Anywhere wey you wan go My baby make we dey follow dey go If na money you want I go give it to you my sheri ooh (Baby, me I love am die ah), Come and give it to me my lover (Baby, I love am die) Make e give it to me my baby (Come be my baby, come and chop my dollar) Everywhere maramma plenty money dey Na who go chop am? Na we get our money we dey spend am Na who wan come check am Livin life on the local eh Funny things no be local eh Since you know say na ballerz way Sabi girls no go look away Normally na men dey run am We go use money break your waste As e know say na ballerz way You go still package some takeaway Oya ileke baby (omaramma) You dey make my body dey (kakaraka) Let make you happy o omalicha Yema rono mele ifariga Come and give it to me my baby (baby me I love am die ah) Come and give it to me my lover (baby I love am die) Make e give it to me my baby (come be my baby i love am die ah) Chop I chop eh eh eh eh Oh oh oh oh eh eh eh eh Funny things no be local eh