Ifa
Oxlade
3:39Hmmm, original Original ganga pranta Dem say I dey do over sabi I dey my throne and I never leave Tropical chilling, sit down dey drink pami Me and one gbege I don conquer my enemies I know the men wey dey fight for me That top, I go reach there by any means 'Cause èmi ni alpha, èmi ni OFA Watin be my name? (OFA) Oxlade from Africa (OFA) Hmmm, one of one, oh (OFA) Can't touch me 'cause na me be alpha Kí l'órúko mí na? (OFA) Oxlade from Africa (OFA) Hmmm, one of one, oh (OFA) Okporoko can't touch me, na me be alpha Ye bebe oh (OFA) Oh, no, no bebe oh (OFA) Hmm, give it to me bebe oh (OFA) Kribololo Enough with the love songs My name na-, no need introduction Giving them in another dimension Skoskola wey dey make the girls wan come Yii, make dem pause for the junction 'Lere boy, you should know where I come from In the dark say we pray for the sun come And we'll be rocking Sean John gan gan for the function Dem be dey feel am for the woro sí woro Ọmọ olọrun s'ogo to Oba ni 'koro Oil dey my head, I get òróró And God bless me, He no do ojoro Watin be my name? (OFA) Oxlade from Africa (OFA) Hmmm, one of one, oh (OFA) Can't touch me 'cause na me be Alpha Kí l'órúko mí na? (OFA) Oxlade from Africa (OFA) Hmm, one of one, oh (OFA) Okporoko can't touch me, na me be alpha Ye bebe oh (OFA) Oh, no, no bebe oh (OFA) Hmm, give it to me bebe oh (OFA) Ye, ye, ye, ye, ye, alpha OFA OFA I get a lot of things to offer 'Cause na me be the alpha