Collabo (Feat. Don Jazzy)
P-Square
3:44I wan giving my testimony yo oooo I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ay Now I'm giving them everything o ooo I'm living my life I don chop money ay ay ay I don taste money ay My guy I'm alergic to poverty you say wetin So I'm using my sense to dey gather the properties say okay now no time o Like the statue of liberty Nobody knows tomorrow So I'll be holding my destiny ay As e be say na jungle o oo Some people dey bubble o eyy I continue the struggle o oo The struggle dey double my hustle o ey As e be say na jungle o oo Some people dey bubble o ey I continue the struggle o oo Dey double my hustle eyee Now I'm giving my testimony yo oooo I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ay Now I'm giving them everything o ooo I'm living my life I don chop money ay I don taste money ay Na my testimony testimony my testimony I don chop I don taste money ay I don taste money ay Na my testimony testimony my testimony I don chop I don taste money ay I don taste money ay Je mappelle chop money eh eh ah It's good to be saving for rainy days na so Cause e no easy ey Life is a delicate o ooo So make una see me as evidence Baba God na my confidence His blessings are endless o ey As e be say na jungle o oo Some people dey bubble o ey I continue the struggle o oo The struggle dey double my hustle o ey As e be say na jungle o oo Some people dey bubble o ey I continue the struggle o oo Dey double my hustle eyee Now I'm giving my testimony yo oooo I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ay Now I'm giving them everything o ooo I'm living my life I don chop money ay I don taste money ay Na my testimony testimony my testimony I don chop I don taste money ay I don taste money ay Na my testimony testimony my testimony I don chop I don taste money ay I don taste money ay Testing Testing 123 ay okay Je mappelle chop money eh eh As e be say na jungle o oo Some people dey bubble o ey I continue the struggle o oo The struggle dey double my hustle o ey As e be say na jungle o oo Some people dey bubble o ey I continue the struggle o oo Dey double my hustle eyee Now I'm giving my testimony yo oooo I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ay Now I'm giving them everything o ooo I'm living my life I don chop money ay I don taste money ay Now I'm giving my testimony yo oooo I'm killing the beat and I'm giving them hit o ay ay ay Now I'm giving them everything o ooo I'm living my life I don chop money ay I don taste money ay Na my testimony testimony my testimony l don chop I don taste money ay I don taste money ay Na my testimony testimony my testimony I don chop I don taste money ay I don taste money ay Na my testimony testimony my testimony l don chop I don taste money ay I don taste money ay Na my testimony testimony my testimony I don chop I don taste money ay I don taste money ay