Acceptance
Papilon Blood
3:29Eeii eeiii eeiii Papilon Blooood Eeii Aahaa Hustle yeah we dey hustle Dem no go hustle with you When you make it them go expect from you Dididadidadida dodou Dididididadadida dodou Gimme this gimme that so sad Wowo Make una pity for man wowo The life no be easy As I dey hustle you you dey watch me like Tv Even a woman sef ano get one to kiss me Nothing is easy but ago make it easy mii Dididadidadida dodou Dididididadadida dodou Gimme this gimme that so sad Wowo Make una pity for man wowo You will hear them saying m3n3 nk3l3 jenor Eeeheee m3n3 nk3l3 jenor Dem dey talk as if dem be God Ni am3 wiem) eyaa sh))n Nothing go stop me from shining on The end shall justify the means Lorlorlor lorlor Where by you will see the gnashing of teeth's Lorlorlor lorlor Leleleee eiei Leleleee eiei eeheei Dididadidadida dodou Dididididadadida dodou Gimme this gimme that so sad Wowo Make una pity for man wowo Last verse Eii no money no friend Oo Atsorlego Egokaanatsor Ijuwadiego Oo The life no be easy Aaaaaahaaha As I dey hustle you you dey watch me like Tv Aaaaaahaaha Even a woman sef ano get one to kiss me Aaaaaahaaha Nothing is easy but ago make it easy mii Aaaaaahaaha Dididadidadida dodou Dididididadadida dodou Gimme this gimme that so sad Wowo Make una pity for man wowo Make una pity for man wowo Repeat Verse Eii no money no friend Oo Atsorlego Egokaanatsor Ijuwadiego Oo I say no money no friend Oo Atsorlego Egokaanatsor Ijuwadiego Oo