Kante (Feat. Fave)
Davido
3:15Gaddamn girl your body magic Pre Your body magic Pre bang bang bang Bang bang bang bang bang bang Peru Your body magic Ah ya ya Am loo No be say me I wan go jail But girl for your matter Me I pa pa pack Talk never do She no want again I go show you say I no normal (Oinee) You treat me like a murderer odo Another vampire (Ai) And its not normal If you call police I go start drama I go tell them say You be heart robber Cause you thief my heart Like a criminal odo Na wetin go make man dey craze odo If no be love eh Na wetin go make man dey sing odo odo If no be love eh Goddamn Girl your body magic (Oinee oinee) Your body magic Pre bang bang bang Goddamn Girl your body magic Bang bang bang bang bang bang Girl your body magic Your body magic Amaka the nigga Wey for die for you You disappoint me You disappoint me After the lie wey I lie for you Omo you jonse me Omo you jonse me You treat me like a murderer odo Another vampire (Ai) And its not normal If you call police I go start drama I go tell them say You be heart robber Cause you thief my heart Like a criminal odo Na wetin go make man dey craze odo If no be love eh Na wetin go make man dey sing odo odo If no be love eh You treat me like a murderer odo A modern vampire (Ai) And its not normal If you call police I go start drama I go tell them say You be heart robber Cause you thief my heart Like a criminal odo Na wetin go make man dey craze odo odo If no be love eh Na wetin go make man dey sing odo odo If no be love eh Goddamn Girl your body magic Girl your body magic Your body magic Pre bang bang bang Goddamn Girl your body magic Am loo Mix monster