Hungarian Rhapsodies, S. 244: No. 2 In C-Sharp Minor (Orch. Müller-Berghaus)
Herbert Von Karajan
11:11Street gat no memory My brother Oh yeah Jay vibe on this one again oh I gat nothing to say Than to thank you oh lord Ori lobami seh eh Dem Dey wish me down fall But God tell them sey no way No way Omo gota sima dolowo God tell them sey no way eh eh e Omo gota si ma di oloro No be sey we no fit bubble We dey struggle Nah time never reach oh Omo boi dey suffer Struggle for wetin e go eat oo When money no dey for pocket You go think sey nah life dey do you Even those people wey you help Dem go see you say FUCK YOU! Street gat no memory You gat to be wise Street gat no memory You gat to be wise oh oh Street gat no memory You gat to be wise oh