Laye Mi
Bnxn
3:25Eh he o na o na o na na eh he Eh he e o na na an… Marc le le oh Dear Lord I trust you with all my heart (With all my heart) Oh Lord I trust you with all my soul (With all my soul) I no get plan B You go fit do anything you too sabi You be my father father still be my gee And e sure me say you dey for me I no get plan B You go fit do anything you too sabi You be my father father still be my gee And e sure me say you dey for me I know say you don finish work for my matter oh ah I know say you don finish work for my matter oh ah Oh my daddy, you’re my all in all Oh my daddy, you’re my all in all I know say you don finish work for my matter oh ah I know say you don finish work for my matter oh ah Oh my daddy, you’re my all in all Oh my daddy, you’re my all in all No situation is a big thing for you (For you) E no get wetin you no fit do oh no (Oh no) Everything oh is a small something If you dey give me, it’s a BIG something I ask for 1 thing you give me 19 I never see who fit do this kind thing oh no I no get plan B You go fit do anything you too sabi You be my father father still be my gee And e sure me say you dey for me I no get plan B You go fit do anything you too sabi You be my father father still be my gee And e sure me say oh no I know say you don finish work for my matter oh ah (O wa o wa o wa) I know say you don finish work for my matter oh ah (You no gree make anything fall on me, to fall on me) I know say you don finish work for my matter oh ah (For my case you be senior man oh, for my case you dey stand gidigba oh) I know say you don finish work for my matter oh ah Oh my daddy, you’re my all in all (you’re my, you’re my) Oh my daddy, (you’re more than enough) Oh my daddy ah, all in all.