Wetin You Smoke
Prettyboy D-O
3:56If they tell you say money not everything Tell them come Naija , make he dey watch I know Niggas wey done put in everything Almost 10 years but still no dey pop Made some money but it's not enough My shawty a baddie and she loves to shop 30 kilos wey come from the port My cartel dey solid , get ties with the cops Shawty say know that you got a girl, I know that she loves u but she's not enough No say nothing , you know money talk, if my girl dey feel am, she come with us Oya kill am D—O I go give am D—O Specialize in trio Dey fit dub my swag, dey fit dub my steeze, bro e dey body o Still no give man shine , Omo still it's fine, I'm stacking p o If na 2015, if na 2016, we were pushing tree o Me na trap papillo, I get streams and kilos Which one be canada All my market na cali You try it , you come after Told my worker , you no know the number , pls no answer Na mistake u go make wey go make us dey play catcher Which one be canada All my market na cali You try it, you come after Told my worker, you no know the number, pls no answer Na mistake u go make wey go make us dey play catcher *sirens* Na that one we dey hear We dey jump over any gate You know man pushing heavy weight Pray my packs dey go land , I dey pray To God everyday They don't care about us anyway I got packs from the sea, from the land , some dey aeroplane Cos this life no be fairytale I didn't chose to be here but I'll make it by anyway Mama name me say God give me power Can't believe them, they no give me nada I get girls in my dm, dm, dm Send me tinz I no fit mention And we hustle from am to pm pm No get kpa, I no fit lay down All the drinks we dey pop, no go lie, me no count Be like holy water And all the girls we dey bring, all the guys dey look am Be like Mami water No fit fall, pretty be immortal I'm at home, my food cross the border If na grass , number 1 importer Stil dey frolick with person daughter Oya kill am D—O I go give am D—O Specialize in trio Dey fit dub my swag, dey fit dub my steeze , bro e dey body o Still no give man shine, Omo still it's fine, I'm stacking p o If na 2015, if na 2016, we were pushing tree o Me na trap papillo, I get streams and kilos Which one be canada All my market na cali You try it , you come after Told my worker, you no know the number, please no answer Na mistake u go make wey go make us dey play catcher Which one be canada All my market na cali You try it, you come after Told my worker, you no know the number, please no answer Na mistake u go make wey go make us dey play catcher