Reason With Me (Bonus)
Rudeboy
4:12May day may day 1 2 Something must kill a man oh Man down Call the fire department Fine girl with a sweet curve Me saw her dancing inna Tik tok She was stripper only for the big shot Big shot big shot the big boys She pull up in a bar for the shot Me offer her a cup she took it in a rush As the music was playing non stop She push me down she climb me on top Wetin I see wetin I see Na only God fit make this thing stop ye eh I can’t believe I can’t believe Na only me she wan kill on top Na something must kill a man oh (Oh oh) E go bad oh Say na woman (Oh why oh why oh why eh) Na something must kill a man oh (Oh oh) E go bad oh Say na woman (Oh why oh why oh why eh) She just dey mess up me brain (Ehen) Now she agwan put me insane Na me dey feel the pain So ring the alarm Ding ding ding ding duh oi Free me let me go oi (Aii) Cos fire fit dey burn the place wey me no know oi You are a specialist when it comes to toys You gimme no choice Man down man down man down man down Na wetin I go find There won’t be no next time Man down man down man down man down Na wetin I go find There won’t be no next time That’s why me say Wetin I see wetin I see Na only God fit make this thing stop ye eh I can’t believe I can’t believe Na only me she wan kill on top Na something must kill a man oh (Oh oh) E go bad oh Say na woman (Oh why oh why oh why eh) Na something must kill a man oh (Oh oh) E go bad oh Say na woman (Oh why oh why oh why eh) Special request from the men dem Say a little prayer to protect them Cos no be them brain dey control them (Na the other leg dey remote them) Wetin I see wetin I see n Na only God fit make this thing stop ye eh I can’t believe I can’t believe n Na only me she wan kill on top Na something must kill a man oh E go bad oh Say na woman (Oh why oh why oh why eh) Na something must kill a man oh E go bad oh Say na woman (Oh why oh why oh why eh) Na something must kill a man oh E go bad oh Say na woman (Oh why oh why oh why eh) Na something must kill a man oh E go bad oh Say na woman (Oh why oh why oh why eh) May day may day 1 2 Man down Another victim down pon this place Get me the fire department Yeah eh its a special request from the men dem You already know Run things Rudeboy