Notice: file_put_contents(): Write of 610 bytes failed with errno=28 No space left on device in /www/wwwroot/muzbon.net/system/url_helper.php on line 265
Sabrina - Agility | Скачать MP3 бесплатно
Agility

Agility

Sabrina

Альбом: Freely
Длительность: 2:31
Год: 2025
Скачать MP3

Текст песни

Notice say you want some ability
Abi you wanting agility
Different time and different space ah
Tu know que t'es sur mon radar
Know say I be OG
I di chop am like kilishi
Ah make I finish am like finidi
Steady we go roll till infinity
Till Infinity
Bébé
Me no fit wait make you gimme some taste
Natural babe pas de silicon fake
Wetin you give me no fit complain
Complain no fit complain
Wanna go crazy
Wanna go
Stand correct
Denge pose
Go anywhere
Wey you wanna go
Wey you Wana go
Wanna go crazy

Wanna go
Stand correct
Denge pose
Go anywhere
Wey you wanna go
Wey you Wanna go
Abili Abili

Ability
Boy You know say you sabi the tin
Even me self I sabi the tin
Abitity
Ayé Agility
Abili Abili
Ability
Boy you know say you sabi the tin
Even me self I sabi the tin
Abitity
Ayé Agility
Ayé Agility
Body correct
Body correct
You know the baddest pretty fine face
They never ever seen a fine babe
Carry go
You know me ride a different mileage
When you go my way

Body is tea
Body is tea
No need sugar
No need sugar
Cause I'm always sweet
Infuse my love make we blend so deep
Bébé make we blend so deep
Me no fit wait make you gimme some taste
Natural babe pas de silicon fake
Wetin you give me no fit complain
Complain no fit complain
Complain no fit complain
Wanna go crazy
Wanna go
Stand correct
Denge pose
Go anywhere
Wey you wanna go
Wey you Wana go

Wanna go crazy
Wanna go
Stand correct
Denge pose
Go anywhere
Wey you wanna go
Wey you wanna go

Abili Abili
Ability
Boy you know say you sabi the tin
Even me self I sabi the tin
Abitity
Ayé Agility
Abili Abili
Ability
Boy you know say you sabi the tin
Even me self I sabi the tin
Abitity
Ayé Agility
Ayé Agility