Billions (Major League Djz Remix)
Sarz
3:29Every gyal want a wuk off a mi Every gyal say dem wan mi, a mi Every gyal want a wuk off a mi My baby gyal sha wan take ova mi Mami, mami, what's the level? Me I just want to get to know you more And I ain't no devil You the gem that I've been searching for, uh, oh Hopefully you go see say me I no joke, yeah The way I feel about you girl, say nobody know Girl, your body top, I swear Don't nobody do it like you, baby, yeah-yeah Girl, you gat me feeling blessed I'ma make you feel good, you no go stress Say na which kind thing be this? Wey dey make a badman wan commit Ọya baby, come and whine pon it Whine pon it, o ṣé Girl, your body top, I swear Don't nobody do it like you, baby, yeah-yeah Girl, you gat me feeling blessed I'ma make you feel good, you no go stress Say na which kind thing be this? Wey dey make a badman wan commit Ọya baby, come and whine pon it Whine pon it, o ṣé Say na you dey hot, every other day (day, day) I no wan beat around the bush, it doesn't pay (pay, pay) I'm here to stay, me I no go run away Even if I japa, I go always come again So, rọra mi a gbẹsẹ lọ Ọmọge wa ba mi jo This matter no be joke Hopefully, you get the scope, oh, na-na Girl, your body top, I swear Don't nobody do it like you, baby, yeah-yeah Girl, you gat me feeling blessed I'ma make you feel good, you no go stress Say na which kind thing be this? Wey dey make a badman wan commit Ọya baby, come and whine pon it Whine pon it, o ṣé Girl, your body top, I swear Don't nobody do it like you, baby, yeah-yeah Girl, you gat me feeling blessed I'ma make you feel good, you no go stress Say na which kind thing be this? Wey dey make a badman wan commit Ọya baby, come and whine pon it Whine pon it, o ṣé Girl, your body top, I swear Don't nobody do it like you, baby, yeah-yeah Girl, you gat me feeling blessed I'ma make you feel good, you no go stress Say na which kind thing be this? Wey dey make a badman wan commit Ọya baby, come and whine pon it Whine pon it, o ṣé