Lagos Friday
Sean Dampte
3:09If u Dey get nightmares Go smoke igbo U get Jedi go drink agbo As a very bad Mahn I don Deeey pawo Do ur own make I do my own If u Dey form worries Stretch ur necki o U go see U go see as we Dey spendi o U wan Dey use level Use ur senses oh Mile2 I register Till the end oh Tori mo galant Pali mi yii gan Mola awon omo To se furo to le gan Se o mo Riri Aisha ke Itan Omo Iya mi jaiye lo Aiye le gan Pipe and roll up Pass me liquor Want ma freedom Life dey go on Ahn ahn Pass me liquor Life dey go Oh on Pipe and roll up Pass me liquor Want ma freedom Life dey go on Ahn ahn Pass me liquor Life dey go Oh on Life Dey go Oh on Life Dey go Oh on Ka Aiye ma lo di ite mi o E je kin raye se Temi o No dey drag With nobody Photocopy Ni ti eyin o Igboro mo ti ji leni oh Santorini lo di ale If 4 day I drink gaari Ma je chicken bo di ale Na my music dem Dey play If no be me DJs Go on holiday What about the clubs If I no Dey O di gobe Everyday Na holiday Pipe and roll up Pass me liquor Want ma freedom Life dey go on Ahn ahn Pass me liquor Life dey go Oh on Pipe and roll up Pass me liquor Want ma freedom Life dey go on Ahn ahn Pass me liquor Life dey go Oh on Life Dey go Oh on Life Dey go Oh on Tori mo galant Pali mi yii gan Mola awon omo To se furo to le gan Se o mo Riri Aisha ke Itan Omo Iya mi jaiye lo Aiye le gan Pipe and roll up (Pipe and roll up)