Dey (Gaudi & Don Letts Remix) (Feat. Damian Marley)
Seun Kuti
4:28E no easy for the world today. U know that It's so dark we need light And everyday ba different story o Every where na different worry o So I Dey face my darkness cos light dey the other side I dey face my wrongs cos right dey the other side And when I face my fear na there I find courage Only family no entourage I meet the poor and they so rich I meet the rich and they so poor All they want is more more more Sometimes I know sometimes I don't sometimes I'm trying Sometime is no sometimes it's yes but I'm moving E no easy for the world today. U know that It's so dark we need light And everyday ba different story o Every where na different worry o Many man walk the path but not many man finish Dem say Dem be lions but many man sheepish Many man walk the path but not many man finish Dem say Dem be lions but many man sheepish Dem no want the smoke cos e dey hot in the kitchen Dem no want the noise cos e dey loud in the trenches Dem no be like the general wey dey face evil with the people dem Dem no be like the general for the battlefield with the people dem Sometimes I know sometimes I don't sometimes I'm trying Sometime is no sometimes it's yes but I'm moving I'm moving Moving for nature Grooving with the energy Moving for Justice Grooving with the energy Movement of the people Grooving with the energy I'm all the way Moving grooving E no easy for the world today. U know that It's so dark we need light And everyday ba different story o Every where na different worry o