Obapluto
Shallipopi
2:51Wait They call me Shallipopi (B) Ibile (Busy) All these my Southy boys (ah) Rands e dey body Dubai, dirhams dey body Yankee, dolapo dey body (kúrò ń bẹ) Elon Musk sef na Pluto boy (Pluto) Eh, he na Tesla kid Pulling up in a Tesla toy Eh, no bitch boy See, no go dey Funds dey low-key, no go play Shallipopi, I work all day Plutomania, we fly all day Inside that your evian so Another evian dey inside Inside that your evian (evian) Another evian dey inside Inside that your evian so Another evian dey inside Inside that your evian Another evian dey inside All these Elon Musk boys Para dey body (dem dey vex) BTC dey body (too much) Money dey body (plenty) All these Elon Musk boys (dem dey) Para dey body (ah, dem dey vex) BTC dey body (o pọ) Money dey (ahn) It's the remix of the remix (e rọra) You know the steeze (e rọra) Roll cannabis, your baka like Tesla I got the keys (e rọra) I stack (e rọra), I smoke (e rọra) I puff and pass (e rọra) I loud (e rọra) I choke, I jododo 'til I reach high cloud (e rọra) Abena please, no dey doubt, e no be clout, my sekere no dey bounce No go dey show, no dey proud, idan no dey bow Only when I wan kiss you down there Bad girl, say she wanna fuck to the anthem All these Elon Musk boys Para dey body (dem dey vex) BTC dey body (too much) Money dey body (plenty) All these Elon Musk boys (dem dey) Para dey body (ah, dem dey vex) BTC dey body (o po) Money Ahn, kúrò ń bẹ Money too choke abeg One Azul, twelve people, e no fit be my cartel (for where?) Look at my squad, you can tell If you no see AP, you go see Areaway take up Cartier Ahh, all these ones (all these ones), then these ones (these ones) These ones, when you see them make way (make way) Evian dey (evian dey), maga dey (maga dey) So therefore, every day na payday (say) I say no go put body if you no get mind (get mind) Unless your mind go dey (go dey) Ah, you wan chop life, you no wan pay price (pay price) My guy, na there you go dey (ayy) Ayy, kúrò ń bẹ All these my Southy boys (ah) Rands e dey body Dubai, dirhams dey body Yankee, dolapo dey body Elon-lon-lon (Elon, Elon) Elon, 'Lon (Elon) Elon-lon-lon, Elon, Elon (Shalli what?) Shallipopi Elon-lon-lon, Elon, 'lon Elon-lon-lon, Elon, 'lon How do I pay, boss? Send aza or send wallet Payment received, na he credit BTC Now you don confirm evian dey? (evian dey) Evian dey Now you don confirm evian dey? Evian dey, eh Evian dey (evian dey) Evian dey (evian dey) Evian dey (evian dey) Evian dey (evian dey)