Him (Feat. Gunna)
Shallipopi
3:23Shalli-fucking-popi, the President Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi Seh-seh, seh-seh (wey) Yo X (wey) (Say) na so (na so) Na so (na so) Na so (na so, na so) Na so (na so-so-ri-so-so) Na so (ah-ni, so-so-na-so-so) Na so (way) Na so (say) Na so, gi- (wey) Anytime me I shoot my shot I swear me I never miss (confirm) I get too many, many, too many, many bills on my neck (wey) Make dem let make I breathe (no go dey) No be today we come (ehn?) E no get hot conversation wey we never gist (say?) If you no like Shalli', you dey miss (clear road) Verified Pluto cannabis (wahala) Turn well, let me give you from the back, babe Na so I go slap you from the back like a plank babe (ehn?) To avoid Plan B, plan well for Plan A (wey) If you no dey whine your back like a ogbanje (ehn?) You know your body park well like lorry Sexy G.H. girl looking foreign (confirm, say) I dey scarce if they're looking for me (wahala) Na me dey totori their body Na me dey totori their body (say, say, say, say) Na me dey totori their body (say, say, say, say) Na me dey totori their body (say, say, say, say) Na me dey totori their body (say, say, say, say) Na me dey totori their body (say, say, say, say) Na me dey totori their body (say, say, say, say) Na me dey totori their body (say, say, say, say, confirm) Na me dey totori their body (say, say, say, say) Wait, oya no stress like Baba Wizzy, oh Nobody wey fit touch my steeze, you know (confirm) Wey, life only easy for Mr. Eazi, oh Life only sweet when you know the things me know (say) Say na me them dey play for radio (clear road) Na real life, say e no be story o (ehn?) No be Juliet, I no be Romeo (say) Hello baby ogbomo meji o Say, who dey manya? Say, who dey manya, na? Who dey manya? Say, who dey? (no go dey) Who dey manya? Say, who dey manya, na? Who dey manya? Who dey? (no go dey, wahala) Say, who dey manya? Say, who dey manya, na? Who dey manya? Who dey? (confirm, wey) Who dey manya? Say, who dey manya, na? Who dey manya? Who dey? (wahala) Na so (na so) Na so (na so) Na so (na so, na so) Na so (na so-so-ri-so-so) Na so (a-nẹ so-so, na-so-so) Na so (a-nẹ te-na, say na so) Na so (ah-ne, pera say na so, na we dey manya, say na so) Wait, wey (say) anytime me I shoot my shot I swear me I never miss (confirm) I get too many, many, too many, many bills on my neck (wey) Make dem let man breathe (no go dey) No be today we come (ehn?) E no get hot conversation wey we never gist (say?) If you no like Shalli', you dey miss (clear road) Verified Pluto cannabis (wahala) Turn well, let me give you from the back, babe Na so I go slap you from the back like a plank babe (ehn?) To avoid Plan B, plan well for Plan A (wey) If you no dey whine your back like a ogbanje (ehn?) You know your body park well like lorry Sexy G.H. girl looking foreign (confirm, say) I dey scarce if they're looking for me (wahala) Na me dey totori their body Na me dey totori their body (say, say, say, say) Na me dey totori their body (say, say, say, say) Na me dey totori their body (say, say, say, say) Na me dey totori their body (say, say, say, say) Na me dey totori their body (say, say, say, say) Na me dey totori their body (say, say, say, say) Na me dey totori their body (say, say, say, say, confirm) Na me dey totori their body (say, say, say, say) Yo X! Gi- Gi-, giddem