Gaddem
Rybeena
2:42It's the Billion boy Soundz boy fi the gyal dem Baba Adupe lowò yin Blessings fall on me Jaiye Bottles all on me Sapa o dodò mi o Baba Adupe lowò yin Blessing fall on me Alubarika plenty lodò mi Sapa o dodò mi o I'm living my life I no get plenty Wetin I get e tó mi Could have been worse With all the shege Wey the mandem dey show me But e s'oluwa They dey wonder how I dey doam Them be looking for the formula Them dey google am They dey pursue am No pressure (no pressure me) No tension (no tension me) O mo idan (idan gbe idan mi) Yé le'san (le'san mo mi) No pressure (no pressure me) No tension (no tension me) O mo idan (idan gbe idan mi) Mo ni yé ma le'san (le'san mo mi) Baba Adupe lowò yin Blessings fall on me Jaiye Bottles all on me Sapa o dodò mi o Baba Adupe lowò yin Blessing fall on me Alubarika plenty lodò mi Sapa o dodò mi o No fake love for my side no more No near boys if you can't show love If you no dey for me Get away from me Koshi No dey cause hold up Je'n r'iwaju (je'n see front) Anything I do (them discuss) Kó le re mi (ma Funwon) If you can't handle me (ke give up) Story (story) Story (story) Say na God get the glory (glory) Slowly or surely Them go cram my music sori (sori) Hold me (hold me) Hold me Cause this happiness pass molly Nobody holy So the blessings pass irúmi No pressure (no pressure me) No tension (no tension me) O mo idan (idan gbe idan mi) Yé le'san (le'san mo mi) No pressure (no pressure me) No tension (no tension me) O mo idan (idan gbe idan mi) Yé le'san (le'san mo mi) Baba Adupe lowò yin Blessings fall on me Jaiye Bottles all on me Sapa o dodò mi o Baba Adupe lowò yin Blessing fall on me Alubarika plenty lodò mi Sapa o dodò mi o Funwon!