Ayo
Simi
3:45Oh no oh no oh no Where you dey since yesterday eh eh I find you go Angelina place She say you dey with another babe I see say you don start again You carry one girl I lerrit go oh oh oh oh You carry two girl I say okay You want dey carry am go no be so I'm gonna have to let you go Cause I don't want another Angelina I remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no oh no oh no Oh no oh no Who be that wey dey call your phone You think say me I no know oh You save her number as panel beater Ah when I know say na Carolina Carolina You carry one girl I lerrit go oh oh oh oh You carry two girl I say okay You want dey carry am go no be so I'm gonna have to let you go Cause I don't want another Angelina I remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no oh no oh no no no no no no no no Can you hear me oh no no oh oh no no no no Eh ah if you say you want follow all the babes for the area Ah ah ah ah Make you follow them I don't care oh No be me oh you go kill oh so I really got to let you go Cause I don't want another Angelina I remember you with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Oh no I no want another Angelina You do me strong thing with Angelina Wetin my eye see with Angelina I no want see am again Na your fault oh why you mess around Angelina I don't know how you let me down Angelina Oya carry your wahala go oh Angelina I no want see am again I don try no be small thing oh Angelina Angelina you can have him oh Angelina Wetin you do me with Angelina I no want see am again Oh no oh oh no oh no Oh no oh