Polongo
Olakira
2:54The kind of life I was living back then I reminisce but I never go there I reminisce but I never de be I reminisce but I never I lost some family I'm still loosing friends 'Cause of the rules wey me I no bend But then again me I don't pretend Say me I send them never Baby baby oh no no I was living like an otondo Always looking like an olodo Like an artiste wey no get promo I Dey ride solo Baby morogo They say follow person wey know road I follow person back then I miss road Free me free me make I dance konto I don jogodo Eh eh eh eh eh eh eh All I wana say is that they don't really care that much Oh oh oh oh oh oh oh Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush Eh eh eh eh eh eh eh I want get money like Elon Musk That's why I always don't say much I get to work yeah No Dey whine me o no Dey whine me o This kind matter Dey precise o For my mind o I go shine o Bad energy I decline o Friends and foe tried to spoil my show ah Dey do me rigimanro ah Dem downplay my glow ah But me I carry ogo oh oh The kind of life I was living back then I reminisce but I never go there I reminisce but I never de be I reminisce but I never I lost some family I'm still loosing friends 'Cause of the rules wey me I no bend But then again me I don't pretend Say me I send them never Baby baby oh no no I was living like an otondo Always looking like an olodo Like an artiste wey no get promo I Dey ride solo Baby morogo They say follow person wey know road I follow person back then I miss road Free me free me make I dance konto I don jogodo Eh eh eh eh eh eh eh All I wana say is that they don't really care that much Oh oh oh oh oh oh oh Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush Eh eh eh eh eh eh eh I wan get money like Elon Musk That's why I always don't say much I get to work yeah Eh eh eh eh eh eh eh All I wana say is that they don't really care that much Oh oh oh oh oh oh oh Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush Eh eh eh eh eh eh eh I wan get money like Elon musk That's why I always don't say much I get to work yeah