Waiting
Spinall
3:19
Ah, ladies and gentlemen
They call me DJ Spinall
Oh shit, here we go
Aunty Mary wey l see for teli
She say her body na o-gbona fẹli
Mo ti mọti, but I see you clearly
She just dey ball like Balotelli
Angele, angele, achala ugo, my baby
Ele oh
Calling my phone, I pick up on a daily o
Ewe oh
Wetin you dey find? You collect my baby
Lady oh
Dey find you come house, I carry machette o
Ay, rise and fall on top your body o
Riding all night, we fit make baby oh
Nothing consign our neighbor, lady oh
After night dey go meet Mami Ibeji
Shi kwɛ ekɛ hã mi daaa gbi
Ekɛɛ esumɔmi kpa kpa
Ebianɛɛ mintwalɛ ewoo nor
'Cause of my Kia Sonata, ay-ay-ay
For your bunda
Your bunda give me life
Mɛni sane nɔɔ ni ey
Mɛni nɔɔ ni ey (mɛni nɔɔ ni ey)
I nor dey kiss and tell (lavida)
I go do you well (well, well)
What e go take to make you my girl
Mi sumɔ bo tsɔ
Aunty Mary wey l see for teli (see for teli o)
She say her body na o-gbona fẹli ('gbona fẹli)
Mo ti m'ọti, but I see you clearly
She just dey ball like Balotteli
Angele, angele, achala ugo my baby o (ele oh)
Calling my phone o, I pick up on a daily o
Ewe oh
Wetin you dey find? You collect my baby o
Lady oh
Dey find you come house, I carry machette o
Ewe o
(Top boy)