Oruka
Sunny Neji
5:01I don pass ten I don pass twenty I don pass even thirty sef Time don reach for me to marry Na him I face village Dem say village na dem sabi love Dem say village girl go take care of me So kia kia I don land village Kia kia I don marry my wife Kia kia I carry am come town Kia kia we don settle down oh Make we do as husband and wife dey do oh Wahala Palava Wahala wear cover shoe eh eh Wahala ololo Palava Oh I want to chop ogbono soup today Wahala Palava O wahala carry hand bag eh Wahala ayaya Palava Oh my village girl e don commot for gear oh Clear road for jaga jaga Oh commot for road for jaga jaga eh Clear road for jaga jaga My village girl e no get brake oh Clear road for jaga jaga I say commot for road for jaga jaga Clear road for jaga jaga My village girl e don psychedelic oh Clear road for jaga jaga Jaga jaga jaga jaga Clear road for jaga jaga My village girl e don become Oyinbo Clear road for jaga jaga Commot for road for jaga jaga eh Clear road for jaga jaga eh All my friends dem don run away All my neighbors be my enemy Now I know now I know o Good character no be village monopoly Bad character no be township monopoly Woman wey good e good oh Woman wey bad e bad oh E no matter whether na village or town e come from Make we do as husband and wife dey do oh Wahala ololo Palava Wahala wear cover shoe eh eh Wahala ayaya Palava oh I want to chop ogbono soup today Wahala ololo Palava oh Wahala carry hand bag eh oh Wahala ayaya Palava My village girl e don comot for gear oh Clear road for jaga jaga Comot for road for jaga jaga eh Clear road for jaga jaga My village girl e no get brake oh Clear road for jaga jaga I say commot for jaga jaga eh Clear road for jaga jaga My village girl e don psychedelic eh Clear road for jaga jaga Make una commot for road for Jaga jaga Jaga jaga oh Clear road for jaga jaga My village girl e don become Oyinbo e Clear road for jaga jaga Commot for for jaga jaga Clear road for jaga jaga My village e don enter town oh Clear road for jaga jaga Make una commot for jaga jaga oh Clear road for jaga jaga My village girl don become lady Clear road for jaga jaga Wo oh oh oh Clear road for jaga jaga My village begin chop spagehiti Clear road for jaja jaga she no dey chop am before oh Clear road for jaga jaga My village don dey chop salad oh Clear road for jaga jaga I surprise oh