Notice: file_put_contents(): Write of 621 bytes failed with errno=28 No space left on device in /www/wwwroot/muzbon.net/system/url_helper.php on line 265
T-Classic - Dangerous | Скачать MP3 бесплатно
Dangerous

Dangerous

T-Classic

Альбом: Dangerous
Длительность: 2:48
Год: 2022
Скачать MP3

Текст песни

Shout out to the girls wey sabi oh (wey sabi oh)
(Banga)
Sirabati tu
Classical boy
(Ooh, ooh-ooh)
(Ooh, ooh-ooh, ooh-ooh, ooh)

Dangerous, yeah
She's of the world, she bad, no cap, I'm serious
Woah, oh-oh
Her body super marvelous, yeah
She fine pass all the girls wey you see, that's on period (oh, oh-ohh, oh)
Hmm, yeah

Or make I pull over? (pull oh)
She tell me say make I pull over (pull oh, pull oh)
Or make I dey under? (dey under)
She go like dey on top, make I dey under (dey un', dey un')
Or make I pull oh? (pull oh)
She tell me say make I come over (come over)
Or make I pull over? (pull oh)
Pull over, pull over

I swear e sure for you (for you)
Shout out to the girls wey sabi oh (wey sabi oh)
Mm-mm, insurance cover you ('ver you)
'Cause wahala, I dey for you
I dey for you

Yeah-yeah
There is somethin' about with the way she twists and whine (whine)
My life dey on the line
'Cause her body tickin' like a time bomb, yeah-yeah oh
She ain't gat time for loving (loving, love)
She dey fire down on a daily
If you catch feelings, I'm sorry (loving, love)
Hmm, I'm sorry (chii)
(Banga)

Or make I pull over? (pull oh)
She tell me say make I pull over (pull oh, pull oh)
Or make I dey under? (dey under)
She go like dey on top, make I dey under (dey un', dey un')
Or make I pull oh? (pull oh)
She tell me say make I come over (come over)
Or make I pull over? (pull oh)
Pull over, pull over

I swear e sure for you (for you)
Shout out to the girls wey sabi oh (wey sabi oh)
Mm-mm, insurance cover you ('ver you)
'Cause wahala, I dey for you
I dey for you
(Bang')

Or make I pull over?
Or make I dey under?
(Banga)
Or make I pull over?
Or make I pull over?
(Sweetboy Jayyy)