Rise
T Dollar
3:01Yeah Wetin I wan talk no get option Just dey find the money i-yo O lo lo lo lo lo ooh ah o lo lo lo (Yooooo) Mm, as a small boy wey dey work (Wey dey work) Nobody dey for the boy I dey try hard cause family go chop (Chop) E no easy at all But I dey push am with my confidence Iya nbe baba n ja ticket And in all things them say family first Emi iwo l'owo Olohun No forget me abeg Cause e don hard for my guidance (Guidance) They don try their best abeg (They don try their best) As e don be aya wonja (Wonja) Cause we no dey for standard form (Standard form) Them dey wait d'igba t'aye a gbo (T'aye a gbo) And no be say I gallant much Yo I dey do my things on God (On God) Bad energy comot Kini mofe soh na (Kini mofe soh na) Na to dey pray to God Pray to God make I get for sure And it's not my fault Baba God nikan l'ole soh (Yo oh oh ah) But if I no get today Wetin I gain if I no get When family dey wait Family family dey wait though Won ni kin ma lo sun le pe kin di de I no fit dey wait Yo mio le sun never oh (Never oh eh eh) Ologo forever l'emi oh (Ko wo'le wa emi l'omo Olohun) It can only get better oh Mio le shey illegal oh (Ahn) Never say never oh Listen say Awon tani ko duro pe a ma hot Catapult lon fire s'odo wa tori omo yen o gara tan Na why I dey pray to tha Lord bamishe Je ko soft 'cause to make am nah by force I no do competition with anybody If anybody mio gbe'se ran anybody E ma wo bi Teletubbies I no dey underrate anybody As in anybody oloore le je anybody As you dey work k'oma chop (Never oh eh eh) K'oma sub k'oma bomb k'oma nurse Ma shey plus oh my brother man As you dey hot rora soh Leave them k'oma wonder bi wo shen gara tan Awon ni customer If you get believe e go set (Oh ah) I repeat e go set Iwo fi won le k'oma vex Awon na be be ko debe But if I no get today Wetin I gain if I no get When family dey wait Family family dey wait though Won ni kin ma lo sun le pe kin di de I no fit dey wait Yo mio le sun never oh (Never oh eh eh) Ologo forever l'emi oh (Ko wo'le wa emi l'omo Olohun) It can only get better oh Mio le shey illegal oh (Aje on the Mix)