Trenches Luv
T.I Blaze
3:26(Elvine) Yea, yea-yea Uh-yeah, yeah-yeah Uh-uhn-uhn, mm-uhn E be like make I introduce But badman don't need introduction Life hard, no be today, forget (forget) Me, I no like sentimental judgment, o daju, maa ṣọkẹ (s'awọn boys yẹn) I put them on a cruise (I put them on a-), I gave them overdose I let nobody bobo, bobo mi Girl are screaming on top of their voices Holy shit, I'm on top of their choices, wow-wow Gbẹdu wey be like illicit drug Why dem no go con dey chop my drops? Awa wa, ọta jọn Ọmọṣẹ n ṣagolo, ọga n gbọn Me no wan hear poverty sermon Last time I see am, ọta n bomb Padi, ṣọra, ija n bọ Me no follow them do caucus Even when they try to quench fire, Holy Jah still granting my desire Awa wa, ọta jọn Ọmọṣẹ n ṣagolo, ọga n gbọn Me no wan hear poverty sermon Last time I see am, ọta n bomb Wọn lorukọ 're san wura ati fadaka No love, and the street gone darker I don't know nothing (ay), see, Baba dey see me for radar International ganja farmer, ganja planter, Barack Obama Bin Ladin bilal Osama, sama, sama Ah, ṣa maa judi, judi, ay Oh my baby, Julie, ay-ay, ah (Julie, oh-oh-ay) Oh, ah-ah, ah, ay-ay, ah-yea Awa wa, ọta jọn Ọmọṣẹ n ṣagolo, ọga n gbọn Me no wan hear poverty sermon Last time I see am, ọta n bomb Padi, ṣọra, ija n bọ Me no follow them do caucus Even when they try to quench fire, Holy Jah still granting my desire Awa wa, ọta jọn Ọmọṣẹ n ṣagolo, ọga n gbọn Me no wan hear poverty sermon Last time I see am, ọta n bomb International ganja farmer, ganja planter, Barack Obama Bin Ladin bilal Osama, sama, sama Ah, ṣa maa judi, judi, ay Oh my baby, Julie, ay-ay, ah Oh, ah-ah, ah, ay-ay, ah-yea