Pretty Like
Tar1Q
2:47Kupe Pull up in all white Coupe Na Hooligan full my group ehh Only God know how we Surve No Moge and No Sufe No body go tell me how to do better No be man wey be my defender Only God Hold me till December Ohh Omo Aye Omo Aye Remember say na One chance Make sure say You Gbe Wa le ohh Omo Aye Omo Aye Remember say na One chance I go leave everything for Calvary Calvary I leave all my sins for Calvary Cover me Cause many things I see bother me I know they one chance me (one chance) They no one gimme second chances (no second chance) Oluwa Se Temi Now You see me Calvary Calvary I leave all my sins for Calvary Cover me Cause many things I see bother me I know they one chance me (one chance) They no one gimme second chance (no second chance) Oluwa Se Temi Now You see me Calvary Ye Ye ohh Dem be don Dey plan dey use me Dey do Yeye ohh Biti Oluwa Burna wo Mo to Ye Ye ohh So Fun won Kon Pele ohh I Dey ball on the like Pele ohh Ororo dey my head 30 litres Omo Aye Omo Aye Remember say na One chance Make sure say You Gbe Wa le ohh Omo Aye Omo Aye Remember say na One chance I go leave everything for Calvary Calvary I leave all my sins for Calvary Cover me Cause many things I see bother me I know they one chance me (one chance) They no one gimme second chances (no second chance) Oluwa Se Temi Now You see me Calvary Calvary I leave all my sins for Calvary Cover me Cause many things I see bother me I know they one chance me (one chance) They no one gimme second chance (no second chance) Oluwa Se Temi Now You see me Calvary