Side
Temmy Dreddz
2:33Blow money Geng o Ae Baba For This Journey I Don to Late Walai I no notice!! For this kind Game I swear be Novice (I swear I be novice) Firstborn I don see things Relationship matter and agony Family self them they ask for their Daily (Them dey ask for their Daily) Bro I don Tay for this journey! Is not to late to make money! Fly out in my Jet Carry girls for my Benz Bro I don Tay for this journey! Is not to late to make money! Fly out in my jet Carry girls for my Benz (Bro I don Tay for this journey! Is not to late to make money! Fly out in my Jet) Lomo oo!! Journey of a thousand miles Always start with a leap or dive Before I yarn wetin hook for mind Pour some booze with a likkle ice It's not easy to be a man That's why some letters change dem plan Only Idan go fit survive For this jungle na do or die!! Swear I don tay for the journey Sprint or marathon I keep running Cannot use my head for nothing Cannot use my head for nothing That's why me I fear nobody Only jah most high fit crush me Human being no fit judge me No human being stand fit to judge me!! Bro I don Tay for this journey Is not to late to make money Fly out with my jet (Fly out in my jet) Carry girls for my Benz (Carry girls in my jet) Bro I don Tay for this journey Is not to late to make money Fly out in my Jet