Focus
Tentik
4:07They call me Giftty Your body fine oh Your body set Your body necessary Your body fresh oh You looking sexy in that pretty dress Your body selense, she sabi twerk oh lord Girl you dey do me something lelele You dey do me something Spiritual something oh oh You day do me something Girl you give me sexual healing oh You dey do me something uh uh uh Na wetin be this e oh oh oh Spiritual something Cut from a different cloth nor be off-white Tailor made by God yea you so nice Na you get everything I want nor be shoprite And you ain't regular at all nor be pump price You priceless and shine bright like diamonds Them others girls dey make noise like sirens Nobody fine or fly like you You fit make a man tell him wife bye bye boo Ooh Everybody crushing on a low Ooh Girl everybody wanna blow Ooh Love you with my body and my soul Girl everyday I want you more When I'm in it she be screaming oh my god oh Baby who the man, she say Ten I'm diablo The best but they acting like they don't know If you leave me baby, everywhere go kwango Your body fine oh Your body set Your body necessary Your body fresh oh You looking sexy in that pretty dress Your body selense, she sabi twerk oh lord Girl you dey do me something lelele You dey do me something Spiritual something oh oh You day do me something Girl you give me sexual healing oh You dey do me something uh uh uh Na wetin be this e oh oh oh Spiritual something Cut from a different cloth nor be off-white Tailor made by God yea you so nice You get everything I want nor be shoprite And you ain't regular at all nor be pump price eh eh You bad and you know it I like how you throw it, like you don't want it Pick it and drop it like you can't afford it Addicted to rapping that dope, I be kporis Jealousy dey judge cos you're gorgeous You got everybody tripping like a tourist Don't believe in signs cos they do say I be Taurus I know where that G-spot dey, I nor be tourist Say she ain't all about the cash though My banana be the reason why she let har last man go The best but they acting like they don't know If you leave me baby, everywhere go Your body fine oh Your body set Your body necessary Your body fresh oh You looking sexy in that pretty dress Your body selense, she sabi twerk oh lord Girl you dey do me something lelele You dey do me something whoa oh oh Spiritual something oh oh You day do me something Girl you give me sexual healing oh You dey do me something uh uh uh Na wetin be this e oh oh oh Spiritual something Uh uh Spiritual something Ooh Ye e! Spiritual something Yea If you ever ever try to leave me ooh my baby na to kwango Ye Girl na to kwango o Girl for your matter I go f*ck up everywhere like I be jango Ye Like say na me be jango They call me Giftty