Malonogede (Feat. Terry G)
Timaya
3:11Can I have a lot of young here Young B Oh oh oh oh oh oh oh I don't owe you anything I wanna live my life the way I can Anyhow wen I want eh This one is a different style eh Anyhow wey you like eh Me I'm on a different style eh because I no send their mama eh God e don do am for me I no send their brother eh E don do am see The more you give a shit And the more you getting hurt Bad belle people comot for domot Dem wan me make I chop kolanut My brother man I prefer the groundnut eh When I'm feeling like I reign Jehovah Okwa ima na mbu nwa Jehovah See right now see the storm is over That's why me I can never be bother bother Anytime wey dem see us we dey fresh up fresh up See the people dem dey vex eh Everytime wey dem see us we dey shiner shiner Everybody wan dey vex eh I no send their mama eh E don do am for me We no send for their brother eh God e don do am see Anyhow you like eh Me I'm on a different style eh Anyhow wey you want eh Me I'm on a different level eh I no send their brother eh I no send their sister eh Mama eh papa eh Kongologo yongoloyo Corper Okay Let's go I get my mind on my money And my money on my mind So no maga fit take me for a ride See this boy he is one of a kind See you don't know me don't test me Don't even try come close to me My deaf are deaf are deaf are deaf are soldier Anytime wen I come I'm are dem mama soldier Anyhow wen I like eh This one is a different style eh Anyhow wey you want eh Me I'm on my different level eh I no send their mama eh I no send their papa Mama papa eh See, anyhow wey you want eh I'm on my different style eh Anyhow wey you see am eh E be like say na different level eh I no send their mama eh Make you no send for their papa eh Their mama eh See these people wey no know my pain How come dem want to count my gain Dem be like Tambiala give me money Anything you like you say na you sabi Tambiala give me money It was like play play Jehovah just open my way What more what more can I say Everybody me I dey here okay I say dem be like Tambiala give me money Anything you like you say na you sabi Tambiala give me money Anyhow wey you like eh I dey on a different level eh Anyhow wey you want eh Me I get different style eh I no send their mama eh Make you no see their papa I don dey see their face Their face just dey smell oh oh Anyhow wey you like it My brother man I don't want it Anyhow wey you see it My brother me I don't believe it I no see their papa eh I no see their mama I no dey see their mama eh Leave me make I fill my glasses Me and you no dey the same class Obstacle come I jump am pass Right now I dey enter first class Carry cutlass no be my class See dem say I'm not in their class See my guy I dey for first class Chineke Chinekeme Forever However Whatever Power Whatever You all are I don't owe you nothing