365 Days
Tml Vibez
2:57(Yo, D) Ha, yeah Am goated You dey load when am loaded Talo ni eleba ti o lobe, ah Won o tobe Pawon boy on hundred To the world am wanted, ah Awa malo n fun ni under one Men, abi ori lo n ta won Me I no calm Yeah, my therapist paro E shi ma wabi gbalo o Make nobody come dey totori mi Your baby want to gum body mi Carry me, confirm Yeah mo bad, confirm Yo fam Onome idi e lofa She dey cause wahala idi e lofa oh ah Omo ma Jaye mi ti Jesu mafi de Lalale Saturday ah Na me dey burst their brain na Na me dey pop champagne ah ye Ma Jaye mi ti Jesu mafi de (Jesu mafi de) Lalale Saturday Na me dey burst their Make I run you sharply tell you one story Boiz in my camp pop codine Like two of the girls take poly One of the neighbors call police Eh eh eh egbami I go dash you money tobasami Change am for you to ba da mi Wu-Tang controlling I no cap I know people omo me I don't cap Victor osimhen I know daps Masa Masallah I know you want to comment on this post right now, right now Baby denge dey post right now, right now Some bo cardi lori Tiktok o n sa pata Awon foolish fellow won m drag mi lori Twitter Jesu Omo ma Jaye mi ti Jesu mafi de Lalale Saturday ah Na me dey burst their brain na Na me dey pop champagne ah ye Ma Jaye mi ti Jesu mafi de (Jesu mafi de) Lalale Saturday Na me dey burst their Happy happy boys won o kin singing ladugbo wa We dey party on We get money loshe bowa Oh, happy boys dem be waiting for my album ah Kele dey yard efiwonle koma bowa (Yo, Dips)