Alubarika
Billion Solar
2:54(Muderer) Woo Every blessings I dey see now Na the blessing from God Smaller wey dey on top Olohun I no go fall Won ni kin go harder so me I go on soun Anyhow I dey on God Wetin dey occur, oh Even them poeple them be hating on me But I no fit to draw 'Cause I gatty my God Olohun 'Cause my producer as he they give me non-stop Oya je ka record, look around nobody to trust 'Cause I no dey too sure Any time I'm calling you baba answer my call Anywhere I dey perform You know say aiye por gan Turn up aiye por gann Oh, ahh, yeah, so me tell my nigga say "Nigga, no foh for that bobo" Try make money shenking po gan Rora gbese lekookan baby yi jowl I am sorry, baby, I am sorry I am sorry, I thank God for my journey I'm not sorry to take what is for me I'm not sorry for hustling 247 Every blessing I dey see now Na the blessing from God Smaller wey dey on top Olohun I no go fall Sebiwo loni kin malo I no go fall Sey my blessing no go stop I no go stress before I churp, ohh If na power e for don cast una for luck up Mosofun won nigbakan I fell when I try so me ride on, oh, ah 'Cause my producer as he they give me non-stop Oya je ka record, look around nobody to trust 'Cause I no dey too sure Any time I'm calling you baba answer my call Anywhere I dey perform You know say aiye por gan Turn up aiye por gann Oh, ahh, yeah, so me tell my nigga say "Nigga, no foh for that bobo" Try make money shenking po gan Rora gbese lekookan baby yi jowl I am sorry, baby, I am sorry I am sorry, I thank God for my journey I'm not sorry to take what is for me I'm not sorry for hustling 247