Everything
Victony
2:47See, I no play See, I no play with my zero (2-55) Sakama, sakamaje, hmm, na sakamaje Agama, agama head, e no read pass my eye (ayy) Sakama, sakamaje, hmm, na sakamaje Middle man don dey follow me play, oh Abegi, count my money Ozugbo, ozugbo, ozugbo Sharp-sharp, one, two, three Zero, zero, zero Bastard, don't be silly See, I no play, see, I no play with my zero I cannot suffer this life, iyo So make you no delay with my zero, aii! Sharp-sharp, one, two, three Bastard, don't be silly Sharp-sharp, one, two, three Bastard, don't be silly Hustle, pray and hustle, pray and hustle, my combo One road to Ẹgbẹda with danfo, my Dunlop, oh You know see bum-bum balance for my motto? Na Lambo They no fit stop us, we no come here with borrow shoe The security wey follow me for back, never smile for one hour See immunity wey I get, who go touch me, I swear, no go die normal Sability, who you sabi wey sabi pass as I sabi? Hm-hm Na trinity wey cover my back, you know say I no dey fight normal Ozugbo, ozugbo, ozugbo Sharp-sharp, one, two, three Zero, zero, zero Bastard, don't be silly See, I no play, see, I no play with my zero I cannot suffer this life, iyo So make you no delay with my zero, aii! Sharp-sharp, one, two, three Bastard, don't be silly Sharp-sharp, one, two, three Bastard, don't be silly Yeah-e See, I no play, see, I no play with my zero Bastard, don't be silly