Glory Ii
Victony
2:56Big boy no cry, run off and hide your tears Make I no die, small time I disappear (Aaaaaaaah) Huhn! You see I no want to remember So I ride on cause Big boy no cry Run off and hide your tears Make I no die, small time I disappear (Aaaaaaaah) Ay! You see I no want to remember (Oh no no) Dem go swear say dem know me my brother But dem no know the story my brother Before stubborn drop, my heart cut My leg dey cold my brother Carry iron for head, I dey hoard am Na depression dey set, I no talk am Think say I dey in love I still dey fuck up oh my brother I say sorry oh, sorry, my lover I record am for song oh, I talk am I no say I for talk but I dey form strong oh my brother All the girls wey I worry no bother Small pikin dey do me no wonder I no hear wetin you talk, know say I stubborn oh (Oooooh) Big boy no cry, run off and hide your tears Make I no die, small time I disappear (Aaaaaaaah) Huhn! You see I no want to remember Don't know who I go trust oh my brother Na Hoodini say make I record am All the money I hold Dem never know say na my music dey chop am For my sound I invest oh my brother Engineer, we dey pay dem for dollars They say make I show face oh But for inside my mind I dey suffer Shout out xxxxx xxxxx xxxx To my sister we're riding forever Uncle Shay, auntie Linda and my boys for Osawemen oh best believers Riding steady so I go deliver Family on my mind oh you see am If you see me dey run or you see me for gym Say na unto say Big boy no cry, run off and hide your tears Make I no die, small time I disappear (Aaaaaaaah) Huhn! You see I no want to remember