No More Condition
Rexxie
2:55(Big Vibes) Ayy-ayy, yeah-yeah oh, yeah-yeah, oh My lifestyle dey give dem wahala o My lifestyle dey give dem wahala o Moku ò, mm-mm yeah-yeah-yai kolo I no fit hide solo, I no fit hide solo My lifestyle dey give dem wahala o My lifestyle dey give dem wahala o Uh, my lifestyle dey give dem wahala o Mò yàn sáká, moṣhèè sárá Tell me why dem con dey para Dey want make my food turn sour But still I say Asante sana Tiobá s'ẹyin, k'òlè s'áwá ò, uh Say dem wan try to kill my ginger They wan cut my liver, but only money make me shiver Say I go call my dealer Dem wan try to kill my ginger They wan cut my liver, but only money make me shiver Say I go call my dealer It's a lifestyle, that's how we roll Sexy baddies wọn má kámi ò All these fine fine girls call me Daddy Yo (call me Daddy Yo) When we step outside, they already know K'áwọn fine girls, wọn má dámi l'òhun All these fine fine girls call me Daddy Yo (call me Daddy Yo) Say we been looking fly when we step anywhere Do that thing wey dey make me dey vex All these people wan make I rest If I 'gree for dem, make I bend Do that thing wey dey make me dey vex Looking fly when we step anywhere All these people wan make I rest If I 'gree for dem, make I bend, uh-uh Kele dey my convoy All these people think say I be some boy Na why dem dey come for me But if dem see me, dem dey run from me Uh, kele dey my convoy All these people think say I be some boy Na why dem dey come for me But if dem see me, dem dey run from me (uh) My lifestyle dey give dem wahala o (wahala) Mò yàn sáká, moṣhèè sárá Tell me why dem con dey para Dey want make my food turn sour But still I say Asante sana Tiobá s'ẹyin, k'òlè s'áwá ò, uh Say dem wan try to kill my ginger (say we been looking fly when we step anywhere) They wan cut my liver (do that thing wey dey make me dey vex) But only money make me shiver (all these people wan make I rest) Say I go call my dealer (if I 'gree for dem, make I bend) Dem wan try to kill my ginger (do that thing wey dey make men dey vex) They wan cut my liver (looking fly when we step anywhere) But only money make me shiver (all these people wan make I rest) Say I go call my dealer (If I 'gree for dem, make I bend) (Big Vibes) (Boom)