10 Bottles
Zlatan
2:59Wetin you do? (Wetin you do?) I say, I trust the process even when I no dey see result I stand for queue But e be like the green light for my traffic, e no dey work Who I see? I see nobody, nobody, nobody but myself Òju ti ri As dem no motivate me, I kuku motivate myself I reached out to a lot, but dem jonze Dem do me wayo Naso I bend down carry my load No collateral to ask for loan I reached out to a lot, but dem jonze Dem do me wayo Naso I bend down carry my load No collateral to ask for loan See me now Person wey dem no send before, dem see me, shout, "Oyoyo" Even person wey follow shit for church, dey see me, shout, "Oyoyo" Lambo' truck inside traffic o, dem see me, shout, "Oyoyo" Oyoyo, oyoyo, oyoyo (ah-ahn, uh) I live my life, I no dey send dem jọr Òyẹ, òyẹ, òyẹkẹmọ The matter no be today, start from Exodus I go show dem my true color From Ikorodu to America (Ame') The hustle make me go deeper I been dey reason, dem say no think am (kò s'òunjẹ álẹ) I ready receive but there's no giver And if to say na man dey run am (dey run am) E for don cast (e for don cast) For the money (the money), I for do jazz I for do this (for do this), I for do that (for do that) I see shortcut, but ṣè I go last? Chineke mo, biko yem ego All of my life, make e dey meaningful Make my blessings come in many folds Many goals wey keeper no fit hold I reached out to alot but dem jonze (dem jonze, dem jonze) Dem do me wayo Naso I bend down carry my load (mò carry my load) No collateral to ask for loan I reached out to a lot, but dem jonze Dem do me wayo Naso I bend down carry my load No collateral to ask for loan See me now Person wey dem no send before, dem see me, shout, "Oyoyo" Even person wey follow shit for church, dey see me, shout, "Oyoyo" Lambo' truck inside traffic o, dem see me, shout, "Oyoyo" Oyoyo, oyoyo, oyoyo (ah-ahn, uh)