Lazy Baby

Lazy Baby

Ayo Maff

Альбом: Lazy Baby
Длительность: 2:07
Год: 2025
Скачать MP3

Текст песни

Mentally o mentally
I'm not ready o
I no get power
Kori ko mi yo
You know say nobody
Sabi my papa
So hold on to me
Ma jen shubu

Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I've been hustling
But today I no wan do anything

Na eba dem no Dey warm am Omo
Alejo lowo ma fi alejo shere
Fuck my maths teacher Mr Wande
Pythagorus theory I never use am one day

I no do molly again
I don stop codine
I gbayi Lola igba Loni igba n lo
If only you (can read my heart)
Ni tori e (baby, I'm hurt)
Maybe later I go make you proud
I wrote this letter 'cause I've been sad

Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I've been hustling
But today I no wan do anything

Na eba dem no Dey warm am Omo
Dnd dem no fit call am Omo

O baby Shey normal
O baby Shey normal
Shey normal
Shey normal
Shey normal