Trenches Luv
T.I Blaze
3:26Cazulee, ahh Ti blaze Ah-eh, aah-eh Ahn-aah-ehh-hee Uh-yee-uh-ah Ee-hh I want be the son wey go make mama proud But after the school n- gat no job Na why you see many n- they do f- Because they believe that's only weapon I no want to suffer na why me I enter the game My parents are poor and I no want the same And you know man gat to follow the way Make he no be say man work e no get gain I'm chasing my dream and I'm chasing the fame If not money then na waiting I gain Sabi you know where me from all the way So e no go good if I just come here to play Sapa dey roar like a lion I park all my things on my nylon Have been say make by-gone be by-gone Igba Sapa mumi ni mo faraya I comot for hood kinma talaka Make man piking no go de faraya Say daddy why you no make this gwalala When your mate de work say you lon sun oo Toun ban gbo re koja korimi masun oo Make nobody carry my title, I carry my cross I fought for my life all alone All my life all alone Strive and live on coded Stakraba stay loaded Koseyanmbe mawobe My brother stay guided Money no be everything oo All my life all alone Strive and live on coded Strive and live on coded My brother stay guided, Money no be everything oo