Notice: file_put_contents(): Write of 636 bytes failed with errno=28 No space left on device in /www/wwwroot/muzbon.net/system/url_helper.php on line 265
Hofishal Sounds - Street Ot | Скачать MP3 бесплатно
Street Ot

Street Ot

Hofishal Sounds

Альбом: Lifestyle Ep
Длительность: 2:46
Год: 2020
Скачать MP3

Текст песни

[verse 1]
A brother man pull him brother down
The other man shoot am down
For my town naso e dey go down
One man rise and another man fall
The downfall of a man could be the end of his life
Use your head no go loose your life
Make your downfall no give another man joy

[Pre-Chorus]
Brother man Brother man
Why you do your brother man so
You know the world is going down
And we are all going down too

[Chorus]
Ehh Ahh
You gad to be sharp ooo
Ehh Ahh
No time to check time
Ehh Ahh
If you go looseguard ooo
Ehh Ahh
Dem go carry you pass ooo
Ehh Ahh
You gad to be sharp ooo
Ehh Ahh
No time to check time
Ehh Ahh
If you sleep for bus ooo
Ehh Ahh
Dem go carry you pass ooo

[Verse 2]
This na street oriente for the men wey don dey
Dey try to calculate how dem wan get their pay
Omoh this na serious matter 
If you never use your kafa use am sharper 
No go loose your center coz you trust a brother
If I tell you as e dey be you go feel say I wan java you
The jealousy and envy be the matter wey dey matter
If I be story teller 
I for tell you awfa
For Cain and Abel
The sons of Adam ooo

[Pre-Chorus]
Brother man Brother man
Why you do your brother man so
You know the world is going down
And we are all going down too

[Chorus]
Ehh Ahh
You gad to be sharp ooo
Ehh Ahh
No time to check time
Ehh Ahh
If you go looseguard ooo
Ehh Ahh
Dem go carry you pass ooo
Ehh Ahh
You gad to be sharp ooo
Ehh Ahh
No time to check time
Ehh Ahh
If you sleep for bus ooo
Ehh Ahh
Dem go carry you pass ooo

[Chorus]
Ehh Ahh
You gad to be sharp ooo
Ehh Ahh
No time to check time
Ehh Ahh
If you go looseguard ooo
Ehh Ahh
Dem go carry you pass ooo
Ehh Ahh
You gad to be sharp ooo
Ehh Ahh
No time to check time
Ehh Ahh
If you sleep for bus ooo
Ehh Ahh
Dem go carry you pass ooo

Hofishal Sounds