Tonight
Khemmiesings
2:57When I still be small pikin My mama go pray for me She go say my small baby You no go die You go live My mama go give me food o She dey buy me cloth and shoes o She dey wipe away my tears She dey take away my fears Oh my mama I love you My mama Nobody be like you My mama I dey pray for you eh My mama ehhh My mama ehh Everywhere I go The things you teach me dey body o Everywhere I go Na ur love for me dey bless me I no go use u play I no go go astray No one can take ur place I go take you to Space Oh my mama I love you My mama Nobody be like you My mama I dey pray for you eh My mama ehhh My mama ehh Mama ahhhh Mama mama mama mama Iye iye ehhhhh Iye ehhhhhhhh You be my diamond You be all in all You be my number one You be my prayer warrior I go take care of you Spend the money on you Everything wey I be Na u jehovah use Oh my mama I love you My mama Nobody be like you My mama I dey pray for you eh My mama ehhh My mama ehh Mama mama Mama mama