Notice: file_put_contents(): Write of 617 bytes failed with errno=28 No space left on device in /www/wwwroot/muzbon.net/system/url_helper.php on line 265
Milkesh - Blessings | Скачать MP3 бесплатно
Blessings

Blessings

Milkesh

Альбом: Blessings
Длительность: 3:29
Год: 2022
Скачать MP3

Текст песни

I pray for grace for those people wey dey show me love
Shame on those people wey dey show me off
Them never believe say the boy go soon hot

Everyday everyday I dey pray I dey keep it up
I no say jah jehova go left me up
Almighty God come show me love

Better days ahead
I no go regret
I no dey loose guard
Omo ope no dey relent
Only chase the bag
I no won dey for back

I won dey give them back to back
Ko le ye won bi omoope sey lo fa
Asiko temi kode ni koja
Them don't know ooo
Mummy me I don go oo
Yah your prayer for me

Shower shower your blessings
Bad boy with big sins but baba you keep bless me

Every time every moment I no dey play I dey calculate
When the money drop I no them be won relate
By then no one to comparate
Every one be on he races
I only face my fears I no dey look your face
I believe in my faith but the hustle delay.

They no fit understand
I dey feel the pain on my mind
All the memories hurt my brain
Money kudi hurt my feelings
If no show me love don't bills me
Coz I no fit sell my kindney