Notice: file_put_contents(): Write of 599 bytes failed with errno=28 No space left on device in /www/wwwroot/muzbon.net/system/url_helper.php on line 265
Milkesh - Pay | Скачать MP3 бесплатно
Pay

Pay

Milkesh

Альбом: Pay
Длительность: 2:52
Год: 2022
Скачать MP3

Текст песни

Bad man no gentle
That's why me i dey hustle
We go bull ajeh we no go fall
No case enemies lo ma fall

I gat to make mama proud
Ki owo ope ye le loud
Ki omo ope gon le gara
Kosi yawa oo

Eledumare
Jeki hustle ye pay eee
Ki ire mi de ee
Abiyamo ma jere
I dey waiting for the pay day
Eledami masun le ee

Make my maga dey pay
Steady grinding dey delay
My mom dey complain
Nah money i dey chase

Make my maga dey pay
Steady grinding dey delay
My mom dey complain
Nah money i dey chase

Baba baba
Pay day
Baba baba oo

Pay day
Baba baba
Pay day pay day

Fine boy wey no get money
No one see mi kosi eni to momi
I dey work dey pray make i get money
I won feed momi
No time for kondi

I call my guy make he sub for me
E se lo pa phone nitori temi
I keep on grinding
It sure for me
You dey drink hennessy
I dey drink pami

Eledumare
Jeki hustle ye pay eee
Ki ire mi de ee
Abiyamo ma jere
I dey waiting for the pay day
Eledami masun le ee

Make my maga dey pay
Steady grinding dey delay
My mom dey complain
Nah money i dey chase

Make my maga dey pay
Steady grinding dey delay
My mom dey complain
Nah money i dey chase

Baba baba
Pay day
Baba baba oo

Pay day
Baba baba
Pay day pay day