Notice: file_put_contents(): Write of 616 bytes failed with errno=28 No space left on device in /www/wwwroot/muzbon.net/system/url_helper.php on line 265
Monaky - Boo-Merang | Скачать MP3 бесплатно
Boo-Merang

Boo-Merang

Monaky

Альбом: Candor
Длительность: 2:33
Год: 2024
Скачать MP3

Текст песни

Be like we dey stuck in a time loop
'Cause I'm always coming back to you
Stop this hide and seek I go find you, oh
'Cause I know the spot wey you go choose

I dey picture many things, as I dey check the shots for my camera
Unconditional loving guaranteed, and all the Et-cetera
Why we come be strangers, when we can have paradise
It's another day for you and me

Na because of you I break bread, na because of you I reset
Na because of you I declare (Draw me nearer to you)
Na because of you I patient, 'cause who wan chop meshai gats break egg
Na because of you I declare (Draw me nearer to you)

I no sabi dey do notice me, I save your number with Molly (save your number with Molly)
'Cause na better joy you dey give me free, for F.O.C you dey give me
I get big ego honestly, but apology no fit to kpai person
For bad to happen rain go fall heavy (fall heavy, go fall heavy)

I dey picture many things (Eh), as I dey check the shots for my camera (Eh, eh)