Beholder
Monaky
3:05Sometimes na empty head deny access Two puffs reconnect the vpn Highest bidder lomo If intellectual property ever Dey for auction tell me Once upon a time when I Dey grow person tell me As you put cloth for body make you still get intellectual property Many things for self invest E no reach one quarter normally As you put cloth for body make you still get intellectual property Very cheap na common sense E no reach one Quarter normally Kpele kpe kpe le kpe le kpe Kpele kpele kpo lo kpo lo kpo Kpele kpele kpele kpolo kpa Kpele kpele kpolo kpo lo kpo (Dey use my cerebral) For this my life I like to find source Others Dey whey rely on wetin dem talk I waka face where no one choose Pedicure my toes Incase say my shoe no lace (Undunnn Undunn) I waka face where no one choose Pedicure my toes Incase say my shoe no lace As you put cloth for body make you still get intellectual property Many things for self invest E no reach one quarter normally As you put cloth for body make you still get intellectual property Very cheap na common sense E no reach one Quarter normally Kpele kpe kpe le kpe le kpe Kpele kpele kpo lo kpo lo kpo Kpele kpele kpele kpolo kpa Kpele kpele kpolo kpo lo kpa (Dey use my cerebral) They call me Monaky Aka