Dog Eat Dog
Odumodublvck
2:30Calling me a cannibal is nothing short of me I can be a beast and I can be a fucking G Look into my resumè, their blood is on my teeth, sweet Odumodu, mix with Nutri-C I say na many bitches been dey lap me, ela on a regs on code (Telz) Dem say na many leeches for your body, make you dey-dey pam on low (Fun'-Fun'-Fun'-) Back in '93, my mama talk say I for kpai, guy Doctor, pastor, tell her it's a lie Tell her say him destiny dey written from the time Written in the sky, my brother, shove it in their eyes Make them aproko, make dem dey feel like say ojúkòkòrò I dey Makoko, Unilag, I been dey blow cocaine Picture me like Booker T, fighting for my Tutolin Tramadol and Ruphinor, before you pass my corridor Ṣò ti gbọ? Causing kasala since when I buss up on the scene Make he show me something wey man never see Yeah, I been dey hustle, yeah, my brother till e be Say mama go kpai, ọmọ, ájè, I no believe Light one big Mary-J, make I cool down And I'm steady counting all the money for the stress now Gotta keep it pushing, yeah, my guy, you know the drill Call 30 bitches, make them gather for the thrill Yeah, na Big Wiz, Big Kala, man na big time Spend big money for the wrist, I still no get time Yeah, you know say me, I'm addicted to the late life And na the music been save me from the street life Back in the days, skuchies make my mind dey sweet Do it proper, dey for Shrine to put my mind at ease Yeah, ẹ gb'ọmọ mèji funmi, you know as e be na Now when you dey as you dey lick am, e dey sweet Many things dey happen, mò lè ṣháláyè Make I call one or two, make we trábáyè Make you run up the bottle, Wiz Baba dey Say na big Wiz and big Kala dey oh Ọmọgè wọn jò, dem dey dance on me You know we come here with many men o And you know trouble, we no run away from Yeah, ṣò má ná'wò, ò má ṣháláyè ò Wá jò ò, make we keep it on low Who dey stay glass house, no dey throw stones Make you no catch feelings inside Girl, I dey for the night, when I come dey reply One love, for my people, one love You know big Wiz, I dey make dem come round You know I dey talk my mind Hide no feelings inside Never apologize Causing kasala since when I buss up on the scene Make he show me something wey man never see Yeah, I been dey hustle, yeah, my brother till e be Say mama go kpai, ọmọ, ájè, I no believe Light one big Mary-J, make I cool down And I'm steady counting all the money for the stress now Gotta keep it pushing, yeah, my guy, you know the drill Call 30 bitches, make them gather for the thrill Yeah, na big Wiz, big Kala, man na big time Spend big money for the wrist, I still no get time Yeah, you know say me, I'm addicted to the late life And na the music been save me from the street life Back in the days, skuchies make my mind dey sweet Do it proper, dey for Shrine to put my mind at ease Yeah, ẹ gb'ọmọ mèji funmi, you know as e be na Now when you dey as you dey lick am, e dey sweet Baba, calm down Rọrá, ò titò Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld Gangstars GE Records, you get me? Odumodublvck Kala, na Kala Hm, mm-mm