Dog Eat Dog
Odumodublvck
2:30I'm too spoilt Oríṣiríṣi Yeah, c'mon I'm too spoilt I just need my nails done Primary 2 boys and girls, all of dem wan see my face, pause They don't know that she's so gone My shima shopping be like she dey ship drugs (alele) Griselda Blanco, Pablo, Chapo all of una money no fit shake us E no fit feed dog 'Cause I don hammer, wetin remain for na to spoil the person daughter She no fit do bad She know say kala own na dollar, dollar, dollar We see less naira (spend) 'Cause I don hammer Me and my producers we pray at the same time (burst my head) Because this gbedu be like say we dey go shrine (cast and bind) Dial my line, call my wife, permit her shine, kabush-kabash She no dey mince, buy am baby you too dey swipe I buy am motor (boss), but I no let am drive (drive) Even when we dey fuck, brother I no dey let am whine (whine) Camo (chai Cheneke) I no dey let am grind (Jesus) I no dey let am hustle, struggle, my money no need advice I'm too spoilt (ewo) I just need my nails done (alele, alele) Primary 2 boys and girls, all of dem wan see my face, pause They don't know that she's so gone My shima shopping be like she dey ship drugs (alele) Griselda Blanco, Pablo, Chapo all of una money no fit shake us E no fit feed dog The way I dey roll right now, like say I was born with a golden spoon My parole is giving big boy, dem go think say me born tycoon for the mall I go buy two-two Ask Tobi na the lifestyle We no want any of their fake title, comot for here I go bite you too (?) Wetin remain for na to spoil the person daughter (black sheep forever, black sheep for life) (Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters) (GE records, you get me? ODUMODUBLVCK) She no fit do bad She know say kala own na dollar, dollar, dollar We see less naira (spend) 'Cause I don hammer Burst my head Promise and fail, I no dey Cast and bind Permit her shine Kabush-kabash I don hammer