Gods Willing
Phyno
4:04Ya A makwa na oji gi na njo Wusa kwaru baby emezila I na e feel m bianu ka anyi kwo Atalu zila biko emezila O baby mepenu ka mu banye zia Ha kpazuzila biko emizila Wepu igwo ga the boy toh Ha kpazuzila biko emizila When I see you I recognize o When you talk me I recognize o Recognize say the nigga bad That na why she dey blow my mind o Mandem a recognize o Maka I buru bata very mad mad o Shey you go gree make I take you out o Nwa you blow my mind o Asa mepe your heart o Yea I tufu gom the way you the move guard M jugodu everything nwa I cannot refuse that I dey halla but you dey pull back Wanna pour my heart kam na full scarf hah M kpo gi biko ajum who’s that ha kozina m You know say level nwoke too tight heh Coming for you I no go pull back Hapu all these boys maka them no fit my shoe size yea M ga la me boys e wufu cap Huh Nwanne ozo fulu na e chook eyes Asa m ofulu je sewe map Anybody ga gwam otherwise m ye ya gap o Njideka wetin be your way o Shey you know say time no dey Nwa time no dey o I get ikpazu You no fit complain Follow me cause Time no dey o Time no dey o When I see you I recognize o When you talk me I recognize o Recognize say the nigga bad That na why she dey blow my mind o Mandem a recognize o Maka I buru bata very mad mad o Shey you go gree make I take you out o Nwa you blow my mind o Asa mepe your heart o Omoge ma je oju mi Come with me no go do me like this o Oun kan to se funmi E don tey I dey look you like film o Girl your body dey move me Bring it all make you put it on me o If na money you wanting If I no get Phyno get am plenty Make you promise me say say You go stay with me Promise me say You go dey with me Everyday you no go leave cause You blow my mind o Asa mepe your heart o Yea A makwa na oji gi na njo Wusa kwaru baby emezila I na e feel m bianu ka anyi kwo Atalu zila biko emezila O baby Mepenu ka mu banye zia Ha kpazuzila biko emizila Wepu igwo ga the boy toh Ha kpazuzila biko emizila Njideka wetin be your way o Shey you know say time no dey Nwa time no dey o I get ikpazu You no fit complain Follow me cause Time no dey o Time no dey o