Notice: file_put_contents(): Write of 608 bytes failed with errno=28 No space left on device in /www/wwwroot/muzbon.net/system/url_helper.php on line 265
Sabrina - Jejely | Скачать MP3 бесплатно
Jejely

Jejely

Sabrina

Альбом: Freely
Длительность: 2:36
Год: 2025
Скачать MP3

Текст песни

Hold me jejely
Jejely do me something dem never do before
Way you dey trigger me
Mon bébé mon bébé
Chéri oh mi amore
Hold me jejely
Jejely do me something dem never  do before
Steady dey enter me
Mon bébé mon bébé
Chéri oh mi amore

Press on my button like 123
Tinini tinini
Trigger me for body
Sweet lika egovine
How e do me do me
Je ne suis plus concentrée oh
Body na icing
I no go lie say me want
Want some taste colonize me
All the authority wey you carry all over the place
Kpo di kpo di kpo kpo di kpo kpo
Beat for my heart to brain kolomental oh
Massa le boy est choco
Make some body call the popo

Make you no runaway
Make you come my place
Make i come your place so
Something wey burst my brain
You di gimme something no
Me I no go wait oh

Hold me jejely
Gently do me something dem never do before
Way you dey trigger me
Mon bébé mon bébé
Chéri oh mi amore
Hold me jejely
Gently do me something  dem never do before
Steady dey enter me
Mon bébé mon bébé
Chéri oh mi amore

Slow motion rewind make we do am again
Your energy high e be like hurricane
Overdose me overdose me I no go complain
Sweet pass, sweet pass sugarcane oh
Give it to me endlessly
Got the energy and I dey ready
Temperature rising the way I like
Your touch be fire e dey burn my skin

This  one no be play
I dey for your lane
My brain dey vibrate oh
I no fit concentrate
Bébé when you dey
My heart just dey race oh

Hold me jejely
Gently do me something  dem never do before
Way you dey trigger me
Mon bébé mon bébé
Chéri oh mi amore
Hold me jejely
Gently do me something dem never do before
Steady dey enter me
Mon bébé mon bébé
Chéri oh mi amore