Morning Sun
Marizu
3:26All night long Melodies from my heart to Yours Uh Uh Uh Uh Na You be my song Lord I praise You forevermore Ahh You love without reason in every season Love wey no get condition Love wey no need permission Na Na Na You love without reason in every season Love wey dey give salvation Now you dey make me sing this song Oh jara Ahh Everything na jara Ahh All Your tender mercies Wey my eyes don see Your love na jara Ahh E dey go the extra mile Covers far and wide Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye All night long Melodies from my heart to Yours Uh Uh Uh Uh Na You be my song Lord I praise You forevermore Ahh Anytime I think about Your way My mind no fit calculate the extent of Your grace Na Na And na the way You wrap me in Your embrace Your love be the medicine for my body Na You dey woo my mind Oh jara Ahh Everything na jara Ahh All Your tender mercies Wey my eyes don see Your love na jara Ahh E dey go the extra mile Covers far and wide Oh Ye Ya Ya Ya Ya All night long (all night long) Melodies from my heart to Yours Uh Uh Uh Uh Na You be my song (na You be my song) Lord I praise You forevermore Ahh Ahh Everything na jara Ahh All Your tender mercies Wey my eyes don see Your love na jara Ahh E dey go the extra mile Covers far and wide Oh Ye Ya Ya Ya