Intro (Going)
Tml Vibez
3:21All these one, dem be boss All these one, dem be master o All these one, dem be don, uh All these one no be banger, oh-ah (M-m-murderer) Tml Vibe Boy, yeah (Woo) Came through with a clean vibe "I go go far, mò ma gbera," na wetin me tell my mama Oh-oh, check these cost now See, say I don dey global Ah, dem dey chop am for Australia Kálọ Adamawa, Yola Yé, orisẹ Oluwa, Oluu-wa Bottega l'ẹsẹ, panpan l'orun Ah-kini mo shéé f'Olohun? Ah Days wey me call on You, You dey Ah-ah, we don dey chop better, bellefull Sho ranti when you call me fool? Me I told Jah I be coming soon Ẹlẹda, má sun, yeah All these one, dem be boss All these one, dem be master o All these one, dem be don, uh All these one no be banger o All these one, dem be boss All these one, dem be master o All these one, dem be don, uh All these one no be banger oh-wah (Uh, all these one no be banger oh-wah) Yeah, I go flex you tinbá l'òwò The love wey you show me, o dun gàn, miliki alagolo Ah, who go feed my mama? Carry my burden, tinbá s'òjò (oh) Bottega l'ẹsẹ, panpan l'orun Ah-kini mo shéé f'Olohun? Ah Days wey me call on You, You dey Ah-ah, we don dey chop better, bellefull Sho ranti when you call me fool? Me I told Jah I be coming soon Ẹlẹda, má sun, yeah All these one, dem be boss All these one, dem be master o All these one, dem be don, uh All these one no be banger o All these one, dem be boss All these one, dem be master o All these one, dem be don, uh All these one no be banger oh-wah Oh-oh-oh, oh-oh All these one no be banger, oh-wah, yeah All these one, dem be master, uh