Fear Woman
Dopenation
3:18As I wake me I no chop nothing But I for house I for try do something No money dey so chale I be hustling Everyday till the boy get something yeah But when I pray I dey pray say me I go make am then them go see my shege o Them go see my shege o Yeah But as I wake them do light off Mommy no chop and poppy no chop The small business wey I get for the street no dey make am oo I say everything flop Chale I say believe me when I say I go make am then them go see my shege o Them go see my shege See me I no dey complain o If I no get I go borrow I no dey promise tomorrow But by June dier then we all Jakpa o See me I no dey complain o If I no get I go borrow I no dey promise tomorrow But by June dier then we all Jakpa o See me I no dey complain o If I no get I go borrow I no dey promise tomorrow But by June dier then we all Jakpa o See me I no dey complain o If I no get I go borrow I no dey promise tomorrow But by June dier then we all Jakpa o I must come first I go rise to the top Im on full speed chale never stop Some Small job wey man still dey find I go call back if my calls dey decline yeah But when i pray i dey pray say me I go make am there dem go see my shege oo Jah dey for me Every i walk he dey clean my steps Never go dey make the hater hate on me I no dey do yawa No dey really stress I say believe me when i say i go make am , there dem go see my shegee ooo See me I no dey complain o If I no get I go borrow I no dey promise tomorrow But by June dier then we all Jakpa o See me I no dey complain o If I no get I go borrow I no dey promise tomorrow But by June dier then we all Jakpa o See me I no dey complain o If I no get I go borrow I no dey promise tomorrow But by June dier then we all Jakpa o See me I no dey complain o If I no get I go borrow I no dey promise tomorrow